Video wey Traoré dey threaten to revenge for Nigeria sake of US soldiers na AI
One video message wey allegedly comot from Ibrahim Traoré, junta leader of Burkina Faso, waka for social media show as di captain give President Bola Tinubu “final” warning. For di nearly 11-minute video, Traoré tok sey di United States send pipu make dem …